Them say na wetin you dey find? Na wetin you dey find? Make you no go jogodo fall for the side Ah ah ah But something must to kill a man oh Mhm And if you look into my eyes You look the nigga twice You go dey wonder wetin make a man survive Ah ah ah But something must to kill a man oh Mhm Mhmm Cause nobody nobody fit to take my vibe (Uniport boy like me) Take my vibe (Ust boy like me) Oh yeah yeah yeah Mhmm Cause nobody Nobody fit to take my vibe (Igna boy like me) Take my vibe (Waka dupe boy like me oh) Oh yeah yeah Mhmm (Shey you don see oh?) Cause nobody nobody fit to take my vibe (I no holy) Take my vibe (Moti wa si oh) Oh yeah Mhmm Cause nobody nobody fit to take my vibe (Ogcmaraji for here) Take my vibe Hmm Waka dupe boy like me Always on the road hustling Shey you don see? Them ah try to take my fire Nobody fit cut my wire Suck my blood vampire Say they wan dey less my tyre Pour me holy water Shakablaka I dey see the future it is brighter I don hustle tire Shey they wan dey say them no see me? Mhmm Cause nobody nobody fit to take my vibe (African boy like me) Take my vibe (Naija boy like me oh) Oh yeah yeah yeah Mhmm (Rivers boy like me) Cause nobody (Etche boy like me) Nobody fit to take my vibe (Pitakwa boy like me) Take my vibe (Waka dupe boy like me oh) Oh yeah yeah Mhmm (Coordinated boy like me) Cause nobody Nobody fit to take my vibe (Shey you don see oh?) Take my vibe (I no holy) (Moti wa si oh) Mhmm Cause nobody nobody fit to take my vibe Take my vibe