Cinderella (Explicit)-文本歌词

Cinderella (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Girl I want love you like my life depends on you I go show you love plenty like you be next of kin The things wey u do me dey sweet like sweet 16 And if you be a child of God I want to be your Bible too Oh no no Cinderella Lomona And I’ve been chasing you for days now Baby no Dey do like that Like youngiduu ema lo fara we omo na Ka jaye yankee losi Paris Baby make we chill and dance Oh no no Cinderella Lomona And I’ve been chasing you for days now Baby no Dey do like that Like youngiduu ema lo fara we omo na Ka jaye yankee losi Paris Baby make we chill and dance The way you dance Scatter medulla Aro mogbe sha na turkey nla oh Yellow like Fanta or Pepsi nla I must to spend all of my muller Girl ever since I met you I know you love me just like I do for you You’re my biggest fantasy Your big booty blind me like albino You know how make man love u Oh my shawty damn I’ll be there for you I need to see your mumcy Throw big party like I chop casino I put my whole shit on the line And if dem ask you don’t deny And if dem ask me no shiii Say u go fancy with my music for free Oh no no Cinderella Lomona And I’ve been chasing you for days now Baby no Dey do like that Like youngiduu ema lo fara we omo na Ka jaye yankee losi Paris Baby make we chill and dance Oh no no Cinderella Lomona And I’ve been chasing you for days now Baby no Dey do like that Like youngiduu ema lo fara we omo na Ka jaye yankee losi Paris Baby make we chill and dance